MUSIC: Sparklight Aboyee – Hate

Nigerian Musical artiste and songwriter, Jagboru Lucky popularly known with his stage name “SPARKLIGHT ABOYEE” releases this new single titled ”HATE” After his previous hit sound “WORK N PRAY” which was produced by AKWABA.
Sparklight Aboyee is an Afro-pop Fusion genre singer from the Delta State, South South Region of Nigeria, and he is set to release his Debut EP Project titled “Seven Star General  EP” Soon and this EP consist of 7 (Seven) solid tracks.
Proudly Promoted by Prince Fredoo Perry 
Enjoy this single titled “HATE” across all digital streaming platforms. STREAM HERE

DOWNLOAD MP3: Sparklight Aboyee – Hate

Listen below!

Hate Vs 1

Hate n criticize

I go still tell you say shoe get size

You can mute n minimize Cause nor be me go pay for wetin you price

As tears dey for my eyes How i wan con take see person when dey cry

You dey grand tomatoes but you say pepper enter your eyes Na person when get money dey do giveaway

So sometimes I just wan stay away But bad mind dem nor dey know my way

This life intimidation too deyeh

Chorus

No matter how good you are the day you no do for dem, dem go talk say bad

No matter how good you are the day you no do for dem, dem go talk say bad

No matter how good you are the day you no do for dem, dem go talk say bad

No matter how good you are the day you no do for dem, the matter dey mad
VS 2I nor fit dance Galala for Rnb

That na wetin I nor sabi Dem laugh for front talk bad about you back

That is Hypocrisy

Dem left me b4 when I no get money

Now dem wan be padiDem been tell me say I nor go fit Che na you be my God abi?
Hate n criticize

I go still tell you say shoe get size

You can mute n minimize

Cause nor be me go pay for wetin you priceAs tears dey for my eyes

How i wan con take see person when dey cry

You dey grand tomatoes but you say pepper enter your eyes
Chorus
Me respect all of me bad amingos when no dey looseguard

Am ah freedom fighter you suppose know say I bad

Some people dey go church but their mind nor clean ohh

I just dey wander say na which kind life be this ohhh
Chorus

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*